@Auracle112 Abeg o so a better time and 5ive na solid album? Album wey no enta hot 200 na solid album ππuna just dey find anything to hide una tears as gbavido no win Grammy ππ
Wizkid no win Grammy, no be him get the song ok so who started the song? Abi na odumeje na ππ
30bg go warm eba chop until Arsenal win treble na wen Gbavido go fit win am π
#GRAMMY#GRAMMYs2026 #
@MissRozapepper Did i just see proper afrobeat music? So ebizina ebizina nozobu nozobu o nd sweet fanta diallo na proper afrobeat music shey? Omo all this 30bg fans supposed to be thrown into lions den o
After dressing his wife as a slut him no see Grammy now der going back to daddy's house to cry ππ Gbavido take heart πππ
#GRAMMYs2026#GRAMMY
Ebezina Ebezina, Nzogbu Nzogbu
For Grammy?
Naaaaah
Gbavido even carried Chioma along thinking e go celebrate with am ππ after the tour e still no win anything ππ #GRAMMY#GRAMMYs2026#RoyalRumble