@Ekitipikin Mayor abeg even if nah five hundred naira make help me to take chop this morning. I no get any hope at all. As I dey see dis 165k wey u use stake my head wan scatter baba abeg 🙏🙏. I pray u see this msg. God bless you @Ekitipikin@Ekitipikin
@mrbayoa1 @fagalex67 Mr bayo please I study computer Science at yabatech and I'm still running my ND. I've been unable to partake in the practicals because I don't ve a laptop. I believe I'd be among the 10 people. God bless you sir
@mrbayoa1 Mr bayo I study computer Science in yabatech. I'm still on my ND. Having this laptop now will go a long way fr as we often need it for various practicals. Thanks God bless u sir
@Miranda79868703@Naija_PR What about what he bought? Didn't they lose that too? The store lost a total of $100. 1.e the goods he bought $70 plus the change he collected $30 was what the store lost. He returned the initial $100 since it was used in paying what he bought.
@TalentedFBG Boss I dey plan run from house laidis by 5am unto say I dey owe my sis 350k and she never know. Buh if morning meet me for this house she go know and d husband fit kimme. Boss abeg any way wey u fit help me cos I no wan run away at all. Abeg boss. God bless you in return.