Single life wan kpai some girls No boyfriend, no talking stage, but attitude full ground like person wey get caring boyfriend, meanwhile na MTN customer care dey check on dem pass.. 😭😂
Why be say women dey always find am offensive when men tell them make dem go work on their belle? Sis, na the same way men go vex if you tell dem make dem go work on their account balance.. 😂
My lovely people ❤️
Rock Peff is launching very soon! ��✨
Y’all should get ready to patronize and support your own. Your love means everything to me, and I can’t wait to make you smell sweet and classy 😍🌹
Big things are coming… stay tuned for the magic ✨🔥
#RockPeff