@I_AEB_I@bayern_MOB Your craze dey really craze, nobody don score that kind goal, and moreover Ronaldo that season na Hot Hot, see as he dey dominate the pole vote also, make una go use money vote una goat oo. Abi una don dey die for poverty?
@just_mykell@johnnycortes We score for all 6 world cups, ur flop get the record, with all of una rigged wc, una wan still do am again for 2026 na once dem catch una, tiff, dem pressure ur messi to extent dem argentina wan dey catch people, ogun go kill of una
@just_mykell@johnnycortes We dey win una dey cry, dem say pay money to vote, tear con full tl, you better find solution to ur life problem, make povertu no kill you