@_shanaofficial I dey hear word no worry. I get my guys, tbh I no even know call wey I wan get wey wan move me sha. Cos all tables done already. All those ones wey dey call now, I no even dey bother cos dem dey alive for almost a month now
E hard sha , The hard part is that it gets to a point where you genuinely start feeling untouchable. When I was living in Malaysia, I knew guys who kept six, even seven figures in USD cash in their houses. At first, everybody wants to stay careful and move low-key. But bro, after a while, that kind of money starts messing with your sense of reality. You start feeling like you have “buyout money” for any problem that comes your way—like whatever happens, you can just pay your way out of it. And eventually, that feeling of invincibility is exactly what brings some people down.