Your enemy fit be my own helper. No involve me for una matter. Na one of the reasons I no join anything
One time crystal palace fan give me job, same week one of my padi wey be west ham fan I help am load CC. That weekend I still collect money from one of my Dortmund friends
How that Yan Yan @yanyan90nhard (Pass By) take drop from top 4 to 70 still dey shock me
Niggas dey play that song b2b for trenches. Every gathering e dey play