Everyone Dey post their papa, this my son for village no even post me , I go collect that techno phone wey I give am. #FIFAWorldCup2026#HappyFathersDay
Let the poor breathe
Chakam📸
Tinubu: I only promised you people that you can breathe in oxygen oo that’s all,before una go say I promise una good living or good economy..
@mrmacaroni@GovWike These are things our pastors and G.Os should point out instead of invite them to occasions and birthday parties
If I talk , I am the devil