Ozark wey for episode 1, Del don first pop Chuck and him accomplices for stealing his money. Was about to pop Marty too before Marty talked his way out of it. The cheating wife, having to sell all his property to pay Del, moving his family to the Ozarks immediately. Wetin gan gan slow for there?
The issue is you guys like shoot shoot or fight fight TV well well, not every show is going to be like Lioness😂
@badasskachii Ozark too peak God!
The thing about movies like ozark and breaking bad na say u gats get calm and u gats be person wey Dey pay details to movie if you wan enjoy am