My pple sef they fear too much
We fear the thing we no see
One day all of us go die
We always get reason to fear
Fight for ur right o you go to fear
Police go slap you, you go to fear
Fight for ur pikin dem no go to fear.
Na who go come reason well?
African Giant.GOATED 🎶