Hi everyone 👋🏾
I'm currently job hunting.
Mass Communication Graduate Upper Credit HND
Seeking roles in Customer Service, Admin/Executive Assistant & Communications/Media.
Open to remote, hybrid & onsite roles.
Nah nonsense Ycee talk
You can drop ur point without directly insulting Peller
Nah for naija unaa dey less unaa own
Wetin Ishow Speed dey do ?
A lot of superstars outside d country making waves also without doing anything special
No be Peller say make ur career bend bro
Anybody can be a superstar, no be only Naija dat one Dey happen
If you wan form intellectual, go teach jamb students