@renoomokri Mockery.. since they have oil then the president should let Igbos go na ..what are they even afraid of self...cos I know you ..you nor get sense ..na the money wey them dey pay monthly..belle infrastructure like you ...I just pity https://t.co/wFUWASAi5j worry Dem go still comot
@renoomokri This is his forth wife oo....woman beater ...he beats his first wife to stupor..this guy dey faint him first wife with beating...that one now na Peter obi cause am ... rubbish