@ADEKTECH1@MasterBolaji Nd for ur information if you talk to me like dis you go see weting go happen
If ur mama nd papa born you well talk to me anyhow sai naci babarka
@DanielJeff63@officialABAT bro talk weting him fit do highest na to kpai person dem go do and judgement day will come talk weting dey your mind don't panic bro we are in 2026 not 1950
@EmpireGreat9@officialABAT hmm Nigerian politician sabe lie
oga we don't need the electric we have solar focus on security no dey disturb us with you useless lie and nobody will vote for Wicked politicians 🤬🤬🤬
@luxevienn1@yemi_ote@officialABAT@DeeOneAyekooto full of cowards who are using power for citizens rubbish if to sey all these kidnappers nah all those politicians dem dey carry go dem for settle them ASAP
but because of we are citizens that's why abi no wahala 27 election go come ur eye go clear
@punters_union@yemi_ote@officialABAT@DeeOneAyekooto leave an idiot to make him open mouth dey
bark like a new mad dog
so all this kidnapping bandit who's fault
oga you no wise people dey try to correct you buh you still dey loss guard bidy go tell you
@officialABAT thank you Mr. President
But the house is not what Nigeria citizens need we just need peace of mind pls try to stop bandit and kidnappers
that is our major obstacle
late PMB is no more who knows
who is next only allah knows
please try and force those terrorists to stop
@FlyOverng @officialABAT shut up bandits are killing innocent citizens
kidnappers too
you build houses in abuja and lekki for your family and friends abi
poor man pikin no concerns you
and you come dey open mouth dey shout anything wey you do people most talk bad things
hmm 027 election