@AdeBashh@pakconcept Its better to have the character and work for good of ogun state people....dnt try to cajole us with all this nonsense....dapo abiodun is not an option seh!
@Lomegudigudi0 @dabiodunMFR Na only that one side dem go do...That one don go....Dem don run go pour sand for that akute underbridge side without completing that one....we just dey look una...dey play ooo