@_bigade_ Idk why you all move like this, wiz is the most talented of all with evidence to back it up but can’t blame you all cus you all bitter like Una fav. But for here it’s all love ❤️🦅
Ola of Lagos giving us a well detailed tour of the new Euphoria 360 hub for movie production, music video, content creation and all owned by Nollywood actor Femi Adebayo🏠😍❤️…..Omoh, Na here money finish bruh🤯🥶
@WizStatz Make a whole wiz Dey go live on ig Dey drag Abi what ? Abi man wey get family ans kids nah hin go Dey send boys go Dey cause trouble on his name…. WIZKID some move like that.
@itzbasito@Wuwaika90 This WIZKID ehn he’s too blessed getting everything right without too much effort. They want to bring him down but they move too slow bad man no Dey around keep winning our symbol of hope.