Dear @davido remember i warned you about VDM publicly! But anyways congratulations on album. This coming I get message from God for you and I will address it publicly.
Let me start preparing davido fans for next week.
SAMKLEF Shizzy and asaasika all of na wizkid fc from day even davido. Make Una hold this one 1st. Una come go Dey disrespect Shizzy.
Big shout-out to the one and only and original fanbase, WIZKID FC! ๐ฆ โค๏ธ Nothing fit separate us again, aje! Thank you for standing by me. FC for life!
Dear 30BGs, how e come be now? ๐ I see say some of una been dey retweet my prophecy wey I take warn Davido last year. Even that girl wey Davido give money sef don join repost am! ๐
Same Una wey say my pikin don die!
Smokers think say na until dem tie dem for rehab or dem begin dey beg for road for weed money dem be addict ๐คฃ
People wey no fit use toilet or chop without smoke o
Some no fit function properly for a day without a blunt but dem no be addict ๐