@Amospikins Chai, no comment. You see say olodo plenty, dem no even know wetin you Dey talk about. Dem just Dey like post ๐ ๐ ๐ ๐ make dem talk now everybody quiet
@MilezGrey Then no difference between the two of you. In fact, he is more in touch with the reality than you. You leave your own Dey carry wetin white man tell you for head