Abeg make una eeeep me Thank my Aunty debekuzi Na she give me hass stay put, i chop all her food, wear all her wig, use her hass do photoshoot, she give me motor drive, listen to all my… https://t.co/tJc8xd2iHa
@DanielsNnamdi dey do sales Party
this weekend Oct 27th and na 50% off everytin... Sales Music Fun......
The venue na for
8 Njamena Crescent off Aminu Kano Crescent Wuse 2, Abuja
So my… https://t.co/CV3LJIXI24
God i am Greatful for the kind of man you have blessed me with i am not taking it for granted........ I nor fit wait till i reach abj
i get serious plans for you
You go sing music.
Thank… https://t.co/Ig58xXazAY
civil/public Servants wetin de sup?
most of una just like to de frustrate pipo dey turn dem round like barbar chair.... Shooooo! No b only who fly be WITCH oooo
#manners#realwarripikin… https://t.co/ihBEQo6tXo
We buy and sell E-currency such as Perfect money , Etherum, bitcoins etc
ITUNES, AMAZON, GOOGLE PLAY & STEAM WALLET GIFT CARDS.
WhatsApp 08122119929
Instagram @hbglobalventure
Facebook… https://t.co/msFXeBx1GW
una remember dat fim una vote for me for January wey i con win cameo appearance for @Kingofboysmovie for @kemiadetiba birthday give away?
The fim de come out for cinema 26th oct the king… https://t.co/wHibrLQRp3
The Abuja Fun Fair with real warri pikin😎
Coming up on the 25th of Nov riverplate wuse2.
Abuja Get ready.....
For sponsorship/partnership/vendorspace
Call the number on the flyer or Send… https://t.co/RlNXhKLFnz
The 1st 20 pipo to subcribe to This YouTube channel, come back here Comment "DONE" and enter my dm sharply!
The channel Make way o! them dey talk Entrepreneurship, Travel, Career, Beauty… https://t.co/1dfXBGxdfU
Early today theinnerhaven
i con buy new pant, bra......
as dem de do sales so🙈
if dem get your size?
yes o all sizes even Size finish de sef.
Dm dem very fast or show No 26 Lobito… https://t.co/GX1ybJXe2I
THE REAL WARRI PIKIN 100K CHALLENGE OCT15TH---OCT27TH
How to Enter:-
. - Make a 1-minute video telling us about your business or any business idea you can do with 100k and how much you… https://t.co/CA3bXsSB2h
9ja got comedy N.a. talent hunt for upcoming comedians. Audition go happen for Abuja, Lagos, enugu, Jos, portharcourt and Kano....
the Audition go on the 19th of November.
FORM NA… https://t.co/Bla1oIGZVN