@Guccistarboi Guy na me u Dey talk about lowkeyโฆ.na me be giver everybody na receiver๐คฆโโ๏ธ๐, I no get anybody wey I fit press me 1k sef as I Dey type these shit
@oluwayeml Na why I no Dey use my phone follow anybody jokeโฆif I just feel like person don sabi my password I go don change am asap, I Dey safeguard my phone kpa๐น
@Blac_nels Guy e tireโฆboys go just Dey enter my DM say make I put them on but them no get money to buy tools some no even get acct to take work then how u wan take get am clear๐คฆโโ๏ธ๐น