Smoke cigarettes if you want to smoke weed if you want to . But which one is adding cigarettes to your weed ?? Una don mad .naso I collect igbo from my guy I wan cough my lungs out. Werey add Oris inside cana ๐ญ๐ญ

Idk but if you tell me you like any other noodles rather than indomie Omo I look at you as a cheap cause wetin go make you dey buy supreme Abi golden penny ๐๐ญ๐ญ
You Dey find bangers tweet cause that design is simple and nice. Wetin concern cultism with color broski? We no dey 2012 now ๐๐ญ. So some โspecific set of peopleโ go come collect my sliik deluxe cause na yellow?๐๐ find another thing tweet about .
Bros, brands need to dey use sense when dem dey make streetwear.
This particular one just dey look like say na for some specific set of people dem design am (you know what I mean).