@onlyMrRich I no know wetin dey worry some boys sbi na men wey dey behave like children. Why una life no jus dey strait forward, fake life every where........
@MrSofttips Mr Soft, very soon ur life go Hard with all this rubbish wey u and ur 419 gang dey exhibit up and down. Carry person winnings dey take deceive other because una think say people dey stupid like una.