@iamnasboi Tf why are you all dragging him anytime he post as in una no get anything serious wey Una wan use una life do? Person dey post not for his good but for us all brining suggestions una dey drag ham dey curse ham Omoh ehn all of Una be oku aye 💔