@DurkioWiz_ lolโฆ E just be like say make you Dey reason say Italian people wer dey always slim; dem no fit tough. Mess with an Italian mafia gang first. Malians gang for UK no Dey joke oh. No be by chest or gym.
@dammiedammie35 We know say you dey sing one time like dat and it about street; we also know say you no blow so it is normal for you to envy marlian records. If not for idowest who go sabi this fool ๐. ๐ถ๐ฝโโ๏ธโโก๏ธ
@abazwhyllzz@punky2877458672 So with everything been said in that voice recording you no hear lil frosh assurance about getting Zion rich if he leaves Marlians record for you to ask yourself why will lil frosh call him just few days to mohbad death? Ore agbako just plenty everywhere.
@SAMKLEF But why must you explain to us how your fellow man is a liar? Donโt we have eyes to see or Una get one specific eye wer different from everyone eye on social media? You Dey abroad the explain to people wer their voices is now been heard because of VDM influence. SMH
@YemmyAj What is an APC doing where NDC people are having a rally in the first place if not for violence? Nah only person wer Dey find fight Dey go whwre he/she knows he doesnโt have his people around knowing itโs a rally and a political one at that.
@lordwarice fight will always happen between friends, crew etc. Which is also a perfect opportunity for any enemy to use the fight to bring such friends/crew down. I Dey always talk am say mobahd too mumu but dem no Dey blame the dead anymore.