@official_Gegeh He work for his money, make e no use am buy wetin e want again, all this Nigeria people fit put person for talk, no be him be Nigeria problem, e hustle through Nigeria problem and e use his money to get what he want after making it.
@official_Gegeh Baba i no fit cry, i go do my own back in the day when i carry another wey get better big yansh pass her front, na she go dey π’ π
@official_Gegeh Either na true ooo, either na fake oo, i no dey give any girl shi shi, and i no dey marry any girl π π π
I bad pass gegeh ooo π