Pi is a new digital currency developed by Stanford PhDs, with over 55 million members worldwide. To claim your Pi, follow this link https://t.co/PfW8hUEZHI and use my username (adefenwao) as your invitation code.
@Only_OneRR@grok Your question sef funny and I do not understand what you are trying to point out 😆 but tell me, if you become rich now as him, shey you no go ever drink garri again, despite having endless options?
@ibrahim_aminu01@ideraoluwa_10@Cristiano Na true you talk but it might not be his biggest achievement, nevertheless he once said in a interview that comparing him to Messi actually ginger him to be like sonic...
@bayer04_en Na una first spoil our ticket, followed by your big brother but e pain me o aje🤨 just don't let this to repeat it sef again o or else na una go refund us😆
Wetin Union Berlin do una sef?🤔
@ManUtd This is not funny at all. I was even feeling pity for Coventry why they start them Arsenal and as you know it can boost or affect a team moral. So all those muscle wey una dey pull for preseason games, shey una dey wine us ni, abi i no understand??