@Proper9jaboy Na make blackbonez give the OD babe one last dance 💃 for send off cause see wetin small Kala dey do over woman 👩 matter … dey ask how many times he knack the girl 🧒 omoh 😂😂😂
@yabaleftonline This one go just Dey lie with full pink lip 👄 for mouth …. Odidi elderly man, … as he no get any seats for Assembly presently omoh the interview he will grants this year go pass the total of movies e don produce
@Macyoung_JNR@Hon_Zebby@Wizarab10 This is an example of na man dey do man … you see that wild way she wild na some guys go enable her 4 sch dat 10k she Dey fear to ask u she go ask som mumu guys and dem go even press 50k na why u go see some girls sef dem no Dey date guys of der age bcus of money
@jon_d_doe Look at the level of manipulation there , directing it to him like say the guy employed her for the relationship. And this kind of Girl be OS fa