@MizzMercy01 Some punters no just get sense for this X
And nah una cast the update wey we suppose to they use am win for sporty with silent win
Una go rush come X come dey post all winning tickets for this option
Una no get sense ah swear 🤬
@facebook
"Hi @Facebook Support, I'm having trouble accessing my account [username]. I've tried appealing but no response. Can someone help? #FacebookSupport"
@temile_timidy E go get some small low key odds wey bro dey win low key
But bro dey pity some of us here because we gat no money to stake those small odds
Well done bro u dey try 😔💝
@temile_timidy E go get some small low key odds wey bro dey win low key
But bro dey pity some of us here because we gat no money to stake those small odds
Well done bro u dey try 😔💝