@sowore@elrufai This one dey find the north sympathy, oga just dey enjoy you activism work...you are not ready for this presidency of a thing, the thing pass your faculty....
@channelstv El Rufai dey there o, dele don talk again say they have their own Intel, And both dey the same party, if you are invited now, una go dey shout foul...dey ja wire dey go
@sowore@officialEFCC@officialABAT Oga, shey you wan become Nigeria president like this or all na cruise .... This activism thing na your calling, you never just know