@Lautechnelfund@iambabtee sir Omo things no dey go well ooo abeg
We Lautech batch 48 never receive our money yet
What's wrong again
Abi system don get fault again
@Lautechnelfund One of the things is regret doing in my life and it will forever haunt me
Is registering for Nelfund
Like Omo I regret sha
Cos what's the point
@Lautechnelfund Abeg which one be batch 45 again 😏😂
When e go con reach batch 48 like this ?
Omo Nelfund get problem ooo
Since all this days una still dey talk one useless batch 45
@Lautechnelfund Make I first block you and that president sef
Since last week no upkeep @iambabtee e don dey turn whining for Lautech student upkeep and it's no longer funny at all
Most of us have project to sort with the money na
All this shit ain't funny anymore