Happy birthday my big baby, thanks for all the love, care, and support you have shown me over the years, may your light shine bright and brighter, may your dreams never go unfulfilled…
Adeyinkami🤗❤️❤️❤️
Paddi mi, oremi, omo iyami, I know i haven’t been the perfect friend for a while, I no give you attention like before, I dey too busy to show up for you, no vex for me, I am out here hustling, I no fit come dey bill you, u sef get your own problems, may life be easy for us all🤗
If your state wasn’t mentioned, I bring it to you that, una no get mouth for there😭😂😂 make una fix up like una mates abeg, Cux imagine missing out on this kind of beautiful abaya….
It’s 60,000 naira
Sizes L, xl, 2xl, 3xl…
We have it in 7 beautiful colours
Get yours now🤗
Good morning, my Lagos, Abuja, Benin, Enugu, Ibadan, ijebu, Ogun, akure, kaduna, owerri, PH, and Ebonyi people na only una dey give me food chop recently, make the rest people go collect greetings from their state chairman, as dem no gree patronize me 😩una no like better things.
Looking for a trusted offline and one brand, that will give you the exact thing you need, and won’t disappear with your money??
We are here for you💯💯
We can deliver, to your preferred location too.
Cairo/egypt
Best quality
Top grade
Available in black only
Sizes L-3xl
60,000 naira 📌
☎️ 💬 08141128071
Store location; ADs Jalabs and abaya, Alakuko Lagos…