@Tomzy9t Dem go dey talk about children like say he don old pass make he don born, 25 years fgs 😂, dem werey wey dey talk sef most of their papa reach 30 before dem born
But asake fit do video diss him papa and family abi ? Oponu!
Everybody na human and everyone react to situations in different ways, if seyi talk say Bankulli papa, YES bankulli papa
You’re a wizkid fan btw, your mentor dey move more than this sef, so shuuuush.

Some wizmid fc Dey drag seyi vibez because he Dey with burna. Person wey no even care. He never even unfollow una wizmid. Bunch of fools. Wetin concern seyi vibez with wizkid and burna beef?
🚨TOP 10 2025 SONGS WITH THE BIGGEST FIRST DAY STREAMS ON SPOTIFY NG 🇳🇬
1. Rema - Is it a crime (883k)
2. Seyi Vibez - Shaolin (716k)
3. Seyi Vibez - Mario kart (584k)
4. Davido - Be there Still (500k)
5. Seyi Vibez - Happy song (477k)
6. Seyi Vibez, Nle Choppa - Macho (463k)
7. Odumodublvck, Victony - Pity this boy (374k)
8. Asake - Why Love (330k)
9. Burna Boy - Update (246k)
10. Zinoleesky, Jo Blaq - Jo Vibe (140k)