SHOP SMART | DRESS SHARP ๐ซก
Looking for where to
ELEVATE YOUR STYLE ๐ฝ๐๐ฅ
No Dull drip here๐ฅต๐ฅ
Premium Male wears for real men ๐๐ฅ
Clean | Affordable | TopTier Dripwears โจ๏ธ
I gat you just DM ๐ฅ๐ฅ
โ๐ป๐ฝ๐ ๐ณ๐ฌ
May we no lie whoever created Amapiano beat deserves unlimited awards like you don chop some Amapiano groove jam for early morning on some highness shit with better original sound system/gadget omohhhhh e go be like say You chop one kin ma.dddd money ๐๐.
May we no lie whoever created Amapiano beat deserves unlimited awards like you don chop some Amapiano groove jam for early morning on some highness shit with better original sound system/gadget omohhhhh e go be like say You chop one kin madddd money ๐๐.
Stoner my foot wey be say your papa no use your own money buy kush for your life na to puff puff pass gum body you dey do Bobo I Brutalllll o you fit kush your last o I don tell you o ๐ฅฑ๐ฅฑ.
YAH Allah please if people aren't Saying this about me in life you know say I never make am to the taste abeg Yah Allah 100billion dollars lo nรฉ meje pere I no want much ๐๐ผ๐๐ผ๐๐ผ
Sha dey call that pastor or Alfa down like this Abi no be you them say this year na your hear Hova ati wo September ๐๐.happy new year in Advance๐.
I miss those days that Artist are badd to the extent that we would be saying they already join Illuminatti ๐ญ๐ญ if na to say na now ni we for say Asake na the Angel Gabriel for the Illuminatti thing ๐ญ๐ญseyi na Which post na๐ญ๐๐๐
Do we all agree them 2Tupondeebeatz are the king when it's comes to making better vibes street beat for artists like [2t on the beatz] popo wayyyyyy๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ