Matta don start with him m@dness again 😂😂,I wonder how his girls dey cope 😂😂,the thing wey the girl just survive from not long ago wey everybody dey shout “obo wa da”matta don put am for their mouth again “for the last time obo mhi da”😂😂😂
BREAKING 🚨🚨
Dr. Obafemi Hamzat, the incoming governor of Lagos State, has just successfully buried Gbadebo Rhodes-Vivour’s political career.
May GRV political career rest in peace 🖤 🖤 😭😭🙆🏽♀️🙆🏽♀️
Tunde Perry don dey cr@se ,e don long gan 😂😂,nah egbon adugbo of TikTok e be for real 😂😂,him and Matta con Dey do like say dem no understand Yoruba Rara,Agba professor 😂😂,Matta too like to dey bring this momma dessy and Jidex Matta up ,momma go soon carry am just like Ademide did 😂😂
The moment those children said, “We are Muslims” you should leave, why would you continue engaging with them and selling your religion to them? They’re children ffs.
Now, if their parents see this and react, ya’ll will turn around and call them violent.
Imagine if a Muslim man did this to Christian children. The internet would be on fire.