@Eduardo_Nero@kaymicky007 This jersey way dey him page sef no reach 20k, Na 8k jerseys. That Man United own I buy am January for that amount for near my house. These guys Sabi spoil market.
@Dreamingfx23@kaymicky007@abazwhyllzz The Man Utd jersey way him post I can get it for you for 8k that 20k way him Wright expensive. 20k is even for better Retro high quality jersey all of them dey same crew..