@GistRadarNG@Teeniiola Oga you be confirm ode, confirm bingo and mumu, no matter the kind friendship as far as say both of na na opposite gender one of una go like opueh, una be adults and nothing dey wrong to invite your female friend for knacking, you sure say you be man
@_Big_shem01@1BENNY7G Una go dey drink headache medicine wey dey do another person, you be confirm mumu, wetin concern world cup performance with music career, bingo