So VDM you mean say make I cancel Davido wey I don dey fan since 2015 person wey make me fight my guy wey be WizKid FC that kind thing no dey make Una tell am 😂 make I cancel my 001??♥️ That kind thing no dey 😂 all this ones wey Una dey talk na less 😂nothing dey happen 😂 tule joor !!
They just dey try drag Davido into this Matter buh eeh no dey work na en boys run the stuff if truely na them run am cus different stories has been said about this so why trying to drag him inside by all means, I just dey pity burna sha wey dey vibe with this VDM of a guy
VDM think say en get fanbase abi group base Ratel wey no need 10M people 😂 na just WizKid FC be the power house of this whole thing 😂 make them dey put fuel for fire because na against Davido if you check well na them dey bring all this old video so called evidence 😂 wicked people 😂
Ratels just dey shout make we cancel Davido oga Una no fit Una Neva reach WizKid FC wey be the biggest Fanbase no fit na Una wey no reach 5M 😂 if 30BG cancel U, you are gone make Una go ask buju and Fido how body dey them now 😂 fools 😂