why am i dying to live if I'm just livin to die❌❓ Entrepreneur || Humanitarian ||God's fav bookings@0550113877... 3rd runner up of Fashion Hero 2018/19 🌹🌺🌹
The salary I make now would've solved every financial issue I had 10 years ago. But Not anymore.
So know, we're not lazy or living above our means.
We're being denied the means to live.
At age 18 to 29, you have dated my father’s mate, my brother’s mate, politicians, my uncles, my senior men dem. I no vex cus na your life. You don explore well well.
During this period, i dey hustle to get my life together, i dey try make this money make me sef be somebody.
Now wey i don reach 32 and i don get ground small, you dey advise me make i go for my age mate. You no wan make i explore too? 😒
You can lose anything in life, but you should never lose your ability to stand on your own two feet… to build something for yourself that no one can take……
For me, its totally okay for u to text me only wen u need me, or when you see my WhatsApp status, or on my birthday. However i don't mind at all, we will vibe ....
Life should be this simple.....😎