Only you
fake pnl
fake wallet balance
fake jobs payment
fake giveaway
Dumps (from Pinterest)
Everything fake
Faking things just for engagement and impressions and make people think you’re what you’re not.
ode the energy you’re putting in larping if you actually put it in working hard, you’ll not see any reason to fake it on the internet.
@lavish_x1x E dan delete am 😂😂
Baba use private money open restaurant con dey post pnl for us😂😂. Na so he do CTO during Q1 for hin private, dey tell us sey make we buy say when he call on Twitter say he go pump well, the coin no reach 10k😭😂😂.
@lavish_x1x "And if you jeet you are gay" 😭😂😂
E dey CTO 2.6k coin e reach 5.2k con dump, e dey tell us say make we hold 😂😂
I pity people wey pay for him private😭😭😂
@lavish_x1x He do discount for private during December con make am public on Christmas day😭😂😂, he dey find EL for the CTO wey he wan start, he no sabi trench, e go dey make mouth for X, e dey blur hin buy amount for pnl, check his channel😂 na when I notice am I sabi sey e dey larp