@TheSerahIbrahim Kai... u don start again...
I know that u know say.. d pesin weh pay piper dey dictate the tune abi?? ...its a 2 sided coin...its either u become a piper or a payer....abeg make i go sleep..Naija wahala weak me...
@TheSerahIbrahim See as u dey tell us story like say u no fear..π so teh, u get time listen to all d kaabashings around u.. God pass una village pipu...
It is well, Thank God for His Mercies ...