you're highly wlcm to that dark skin boy😍 room
proudly a political scientist💪
a manchester united fan❤
addicted to music💯 good songs always touch the soul🤗
The way people dey suffer for Nigeria now I no think sey Jesus suffer like this when he dey alive cuz baba still ate last choper, even last choper sef I no see chop since yesterday my eyes don red..
Omoh 😭
#Trending#intablognaija#nigerian
It's so sad that those who study and know about this system don't have any privilege to rule even those who have the privilege they're all corrupt with selfishness and non chalant attitude all they care for is their pocket hmmm it is well 😔
#Newsheadline#Trending
This con3 situation don worst I swear no where is save anymore, imagine I made this post in 2024 not knowing that we're just seeing tip of an iceberg back then... Nigeria is bleeding 🩸😭
#Trending#Newsheadline
The way people dey suffer for Nigeria now I no think sey Jesus suffer like this when he dey alive cuz baba still ate last choper, even last choper sef I no see chop since yesterday my eyes don red..
Omoh 😭
#Trending#intablognaija#nigerian
The way people dey suffer for Nigeria now I no think sey Jesus suffer like this when he dey alive cuz baba still ate last choper, even last choper sef I no see chop since yesterday my eyes don red..
Omoh 😭
#Trending#intablognaija#nigerian
🚨 OFFICIAL: Bruno Fernandes breaks Kevin De Bruyne and Thierry Henry’s record for most assists in a single Premier League season.
21 assists delivered this season. 👑🇵🇹
History. 🎞️
🚨 Erik ten Hag in his first 50 games at Manchester United — 35 wins
🚨 José Mourinho in his first 50 games at Manchester United — 30 wins
🚨 Rúben Amorim in his first 50 games at Manchester United — 20 wins
🚨 Michael Carrick... See below
But to be sincere @GloWorld osi le n se oo
5gb within 2days wetin dey xup una I swear Una no dey try at all we dey manage una network cause the true destination of your network is disaster yet I stick with una network una data cost I still dey with una wetin dey xup with una😞