@NIYOREpe4h@FabrizioRomano Previously itโs the world is against him, now his own people? Donโt you guys brain and think and know whoโs the problem?
@Viralgeek1@lamine10yamal10@iamloki077 Na when Barca Dey win he easy but dem beat Madrid or draw he no easyโฆ Barca wey get average players win laliga meaning Madrid is below average ba?
@lilylovevibes@FabrizioRomano Nothing concern you go warn eba for kitchen.. na people wey no be barca fan dey compare themโฆ see as she be like ogbono soup
@KelvinJ70808@lamine10yamal10 If na Ronaldo he has elite mentality and egoisticโฆ but Yamal is arrogant, he talks too muchโฆ I dey use today Sunday pledge anywhere you for see goodnews person go talk bad about you for there.