@_Abdvl1 See as Una Dey disgrace Una self you think say you Dey do another person you are the definition of nothing good if anyone wake up and see any of you guys as the first human being in the morning he/she have to go and sleep again cause you are a disease for Una to make it chai 😒
"Olur ki hoşunuza gitmeyen bir şey, sizin için hayırlıdır ve olur ki, sevdiğiniz şey de sizin için bir şerdir. Allah bilir de siz bilmezsiniz." (Bakara, 2/216)
@SVRealm26@_Abdvl1 Which one do you recommend me to listen to among those trash shey nah pansa or akpan or gta abeg cause I no really understand Una again nah by force make you comment on Zino with all this energy if you put ham into your life before this year end you fit see miracle
@Lanre_waju2008 But why if you know say you hate ham why you no fit sleep how many zinodict you don see to be doing this anytime your swagguu drop music 😂 Una just Dey obsessed with Zinoleesky