@Dammyswago Even when I was an Embryo, I wasn't this dumb!!!
Being this stupid in 2025??? You're one of the dumbest mf Jesus christ died for....wtf??๐คฎ๐คฎ
@fimlex2 You dey call person wey get 3m+ Spotify listeners upcoming?
Person wey get 71million streams for one song on Spotify alone, na that Person you dey call Upcoming
You mumu gan oo my bro๐๐
@henryggmu1 This football something dey really turn person yo mumu ooo......Since September Henry don dey pray for W na L e just dey swallow since๐คฃ๐คฃ๐คฃ
@Boy_Teegee Una suppose stone that Gusto to d*ath .......that guy hold ball for opponent half, keeper had come out and the post was empty, But this nigga passed backwards!!! I wan mad!!!