Stuck on 3rd Mainland?
Tire burst in Ikeja?
Car won't start in Lekki?
Just open your browser and search for "Lagos Tow"
No matter where you are in Lagos, https://t.co/zEUaUsK4Up gat you.
So if man no guide, e no deserve woman loyalty but if e guide, make e loyal to one woman.
Go buy jersey make you print mumu for the back give your boyfriend. 😭😂
For inside this Wizkid fc so na this set dey sweet me pass. Cus even though say dem no know the song you gonna see pure joy for their face.
Abeg make person interpret wetin e talk.😂