@_Sokowonci_@taiwoJuschillin @DurkioWiz @DiianaD___ When e reach ur turn go talk u hear? All of una no real at all...cuz if zlatan later talk bout the matter that time na so una go enter ham say zlatan join dem and as he no talk all of una start to dey hate person wey dey him own jeje... industry wey be full of evil ppl