@DavidoPolice Who be wizkid?
Person wey Dey wait make Asake start tour make dem bring am out. Then him team go carry him clips plaster everywhere for PR like say na him tour. 😂😂
🚨 STATEMENT: During his FIFA Countdown Concert performance in L.A, @davido wore a custom jacket bearing the names of the 39 abducted schoolchildren and 7 teachers from Oriire LGA, Oyo State. 🇳🇬
A powerful reminder that their story must not be forgotten. 🙏🏾❤️
#BringThemHome
@WizStatz Omo why this fanbase Dey always move like Demons?
Him suppose Dey throw Dey drive cars inside the stadium or him suppose put him head for ground raise him legs up. 😂
God forbid!!!
@OkpalaChin13292@Obafemikendrick@GNFSULTAN U can’t teach a man how to react when he’s been attacked for no reason. Infact if him show off the money, na ur money? Na u put the money for him account?.
Broke people Dey always get plenty advice for mouth 😂
@OkpalaChin13292@Obafemikendrick@GNFSULTAN Money! Money!! Money!!!
As if u and ur papa no Dey find money. Na him money and na him account, he can do whatever he likes with it. Infact he can even show it off on a billboard. Go and touch grass.
If u don finish cry go find Eba chop.