Dunno how itโs easy for 30bg to even think of talking shit about Wizkid
Dem name person African most Awarded and decorated artist you still Dey compare am with your fav ๐คฃ make Una get sense nah
These ones no be Calm Down wey Don Jazzy spend โฆ4 billion on just for PR. ๐
This EP don already blow just at the mere mention of Wizkidโs name. ๏ฟฝ