@ChuksEricE If u nor fit manage wetin dem dey give u “ u comot nahhh go start another work wey go give u better money “ u rather harrass people on the road and extuct money from them! You’re here saying if someone video dem go do em burial- dem go first Kpai u
@DavidoPolice Bro posting fake caption on old videos of 2024! Person wey wizkid pass behind go vip e nor even send osakpolo pApA nah lie nah en go kpai u there oleeeee