@oyl2he As I hear the first and second song I burst laught π....... @wandecoal is gone .... All @davido's songs on the list nah hit . I doubt if I know of wande coal song except iskaba and baby hello
@Proper9jaboy@carter8f You don life don lyta , look the person wey Davido dey greet and the person wey wear white..... Una don jonze finish for this app oh
One of My favourite gospel singer , minister, songwriter , pastor @lawrenceoyor just leave NYC2026 ...... And it's fire.
@lawrenceoyor .
I REALLY LOVE WHAT YOU DID TODAY.
MORE GRACE AND WISDOM IJNππππ