@itstheplayback Una mentor motion no dey pass twitch? Very poor settings. The werey no fit pull 5k viewers for his so called girlfriend. Nah to dey shout up and down. The same competition wey you dey do wey make you fail for your comedy skit, you still wan carry come streaming. Nobody send you
@EzehVic4020@Rhay2Clipz@Peller089 Pressure go kill una๐คฃ๐คฃ๐คฃ international glory is different from Lagos glory. Person wey don big don big. No be by crowd or noise. Glory wey pass noise
@EzehVic4020 Money wey Peller dey make within five minutes on TikTok livestream. Just yesterday livestream alone. He made 29million wetin five minutes.
@Adam_73837373@Peller089 The dumbest fanbase Iโve ever seen is caterdogs. Mitchy wey den post her picture no cry. Nah una fools dey talk. Why mitchy no arrest them? Ori yin ti daru. How is Mitchy related to Cancer una mentor?
@Cench2630@Adam_73837373@Peller089 Your papa nah fool. You this product of watery sperm. Nah online una dey get money. If den born you well, drop your location.