Na today I just understand why those adults dey always feel like Merlin that year wey we small
Today some children play their ball for my body. As I gave them back their ball
Naso dem start to beg me OO π
They said they won't do that again.
What if I stress them a bit ππ€πΎπ
@EricAyodel90479 The logic is He already knows that you'll pray to Him to change His mind and He know He'll accept.
The prayer is a means to an end. If he no dey God plan before, no matter how you pray nothing go change